Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Wanna, wanna [?]
Wanna, wanna [?] (No be tinko-tinko)
No be tinko-tinko
Other Lyrics by Yemi Alade
Elele
Bum Bum
Peace & Love
Mami Water
Ogogoro
How I Feel
Control
Remind You
Happy Day
Overload
Tangerine
Charliee
My Man
Koffi Anan
Number One
Give Dem
Africa (French Version)
True Love
Johnny
Jo Jo
Kissing
Sugar N Spice
Ogini
Ikebe
Pose
Bounce
Tomorrow
Pounds & Dollars
Oh My Gosh
Enjoyment
Oga
Boyz
Go Down
Lipeka
Lose My Mind
Bread And Butter
Tell Somebody
Tonight
Home
Nakupenda (French Version)
Issokay
Chairman
Bubble It
Baby's Back
Ice
Fall In Love
Double Double
Ki Lo Wa Wa
Single & Searching
African Woman
Tumbum
Oh My Gosh (Remix)
I Choose You
Temptation
Temperature
Ladies (Get Up)
Night And Day
CIA (Criminal In Agbada)
Gucci Ferragamo
Deceive
Taking Over Me
Weekend
Ella
Ferrari
Kom Kom
Open, Close
Turn Up
Ike
Yaji
Kissing (Remix)
Get Down
Nakupenda (Swahili Version)
Ije Love
My Head O! (Happy People)
Koffi Anan (Freestyle)
Fire
Na Gode
Dancina
Somto
Yeba
Yoyoyo
Duro Timi
Fear Love
Amazing Grace
Dada
Dje Dje
Lai Lai
Africa
Karibu
Poverty
Begging
Shake
Heart Robber
Knack Am
Intro
Bop
EFCC
Shekere
Vibe
King (KOQ) (Interlude)
Birthday Song
Nobody
Nakupenda
My Man (French Version)
Baddie
Fake Friends (Iró Òre)
Songs Featuring Yemi Alade
No songs found for the featured artist: Yemi Alade