BeatByte

Loading...

Home / Album / Stubborn /

Street Affair

Street Affair

By

Victony


It's a whole 'nother story my brother
Gats to dey fire my prayer
Cos yunno
These people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me
(Sanitize, sanitize before you touch)

Shey you fit connect to my story
Without Internet? Na lie
All the people wey try to cross me
I no tey to tell them bye bye
Cos mama never drop rosary
Trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity
Make e me craze

Oh oh oh
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make e my family meeting
(Hmm hmm)
No turn to street affair oh

Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
My God go interfere
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh

Lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai
Ayy ayy

Shey na you wey dey call me blood
I no know say you reason me less
If I no say na zobo
Omo I for carry you go DNA test yeah
You dey look me like investment
I carry you for my left chest
You know I no dey do best friend
But the place where I carry you keep e high
Oh no oh no oh no ohh
(Oh noo)

So I telephone God
Make He come
Clean this skeletons off my closet
And come balance up my diet
I too chop breakfast

Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting
(Hmm hmm)
No turn to street affair

Lai lai lai lai lai lai
Ohh koni baje oh
My God go interfere oh
(Fere)
Na why I dey steady dey pray oh
(Pray oh)
Make my family meeting no turn to street affair oh

Other Lyrics by Victony

Kolo (Kolomental II)

Unfamiliar Realms

Kolomental

OHEMA

Space & Time

Soweto (Remix)

Jaga Jaga

Outlaw

Soweto

Jolene

Everything

More

All Power

Pier 46

Maria

Angelus

Slow Down

Oshaprapra

Ludo

Soweto (Remix)

Tiny Apartment

Fasta

Broken

Jó Riddim

Anita

History

Risk

Apollo

87 Club

Chop & Slide

S.M.S (Sing My Song)

Pray

No Joke

My Darling

Sunday School

Stubborn

Ba$Tard, Don't Be Silly

Songs Featuring Victony

No songs found for the featured artist: Victony

Most Viewed Lyrics