BeatByte

Loading...

Home / Album / Celia /

Koroba

Koroba

By

Tiwa Savage


I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution

Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet

Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something

He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you, at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

Other Lyrics by Tiwa Savage

Bad

Stamina

Water & Garri

Shout Out

Waiting In Vain (Remix)

One Heart (Can Change The World)

Forgiveness

Stand As One

Bitch Better Have My Money (BBHMM) (Mavin Remix)

Written All Over Your Face

Jaiye Foreign

Standing Ovation

Without My Heart

Get It Now

Diet

49_99

Somebody's Son

Key To The City

Roll On Me

Ife Wa Gbona

Temptation

Adura

Kilimanjaro

Reason

Commona

Men Are Crazy

Bang Bang (Remix)

Ello Baby

His Voice

Get It Now (Remix)

In My Head

Ma Lo

Lost Time

Keys To The Kingdom

Colors Of Love

Attention

Olorun Mi

Shotan

Pakalamisi

I Need You

Africa Rising

Tales By Moonlight

Love Me (3x)

Park Well

Fela Interlude

Informate

Special Kinda

Us (Interlude)

Rewind

Eminando

Loaded

Go Down

Wanted

Sugarcane

Thank You

Ole

Get It Together

Me And You

Bombay

Dangerous Love

Celia's Song

Glory

Key To The City (Remix)

Love O

One

Love Me Hard

Your Love (Mogbe)

My Darlin

Before Nko

Pick Up

Gara

If I Start To Talk

All Over

Ade Ori

Say It

Save My Life

Lova Lova

Let Them Know

Why Don't You Love Me

NSV

The One

Love In Yellow

Make Time

Labalaba

FWMM (FUCK With My Mind)

Owo Mi Da

African Waist

Work Fada

Get Low

You4me

Kolobi

Kele Kele Love

Folarin

Emotions

Hold Me Down

Baby Mo

Songs Featuring Tiwa Savage

No songs found for the featured artist: Tiwa Savage

Most Viewed Lyrics