Mad o
What go' up must come down
When I dey vex, I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown
But, the people no dey see chaw
So, me go down to Lagos City
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me, go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, them dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, every day them dey pay, say make e better
Talk-talk, talk my own to my melody
Me no care if no one care for me
Who I fit help, I go give money
Na the kind thing wey dey ginger me
And me no fit help everybody
But anywhere I go they want to hail me
Some dey wey dey argue, who get money?
But no better hospital wey dey for street
Instablog na him television
Them no fit post our politician
Election na selection
All man get him position
What go' up must come down (what go up)
When I dey vex, I dey calm down
Sierra Leone is a Freetown (Freetown, Freetown)
But the people no dey see chaw
So, me go down to Lagos City
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go in the street too many people I dey pity
Three years old for road, dem dey beg money
Highway no be for small pikin
For how long we go pray make e better?
How many times we go pray make e better?
Since mama born me, my people dey pray, say make e better
Offering and tithe, everyday them dey pay, say make e better
(Say make e, say make e better)
Tell me, where I wan begin?
Hunger wan kill person pikin
John Baptist 1919, still be like this in 2020
Don't know, how we still dey go like this?
Tell me, how the road bad like this o?
Fuel scarcity for country wey get everything e need to take- very fucking
What go' up must come down
Food no dey
Light no dey
Water no dey
Work e no pay
How my people go dey?
How una dey?
(Kulture on the mix)
(Xtofa, the beat chef)
Other Lyrics by Tekno
Regina
Borrow
Uptown Girl
Woman
Anything
Tumbo
Suru
Permit
Enjoy
Beh Beh
Jogodo
Ugly Parade
Yawa
Play
Where
So What?
Skeletun
Mama
Kata
In Love
Addicted
Onye Ne'Kwu
Be
Yur Luv
Samantha
Holiday
King Of Pop
Wash
Can't Chase
Only One
Diana
Designer
Catalia
Gon Gon
Jericho
Choko
Wayo
Pana
GO
Dana
Rara
PuTTin
Agege
Peace Of Mind
Twice Shy
Family Issues
No Forget
Away
Flashing Lights
The More The Better
On You
Waka Waka
Mufasa
Jinja
Better (Hope For Africa)
Peppermint
Dance
Sku Sku
POUNDS AND DOLLARS
PAY
Neighbour
Armageddon
Mistakes
Sudden
Duro
Duro (Remix)
Lokation
Songs Featuring Tekno
No songs found for the featured artist: Tekno