Hello
How far
I get gist for you o
Ah what's up?
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe… why na?
Omo babaNla scam
Ehn?
Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o
Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)
Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me passo
Na that her boyfriend
Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concern?
Why don't you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like ekute
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. Drink that. Mind your biz wax
Open your ear when you're listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast
Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)
Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear
You dey put your mouth, uhmm
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you
Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)
Other Lyrics by Simi
Show You Pepper
Duduke
Tiff
Smile For Me (Sigag Lauren Remix)
There For You
Messiah
Balance
Lost And Found
Please
Story Story
City Lights
Logba Logba
Angelina
Undeserving
Know You
Christmas Sometin
All I Want
Original Baby (Remix)
Move On
Woman To Woman
Bites The Dust
Triggered
Want To
The Artist
Love On Me
No Longer Beneficial
Smile For Me
Men Are Crazy
Men Are Crazy
Original Baby
Gone For Good
Happy Birthday
Naked Wire
Borrow Me Your Baby
One Of One
Jowo
Stranger
Selense
Easy
Immortal
Jamb Question
Jericho
Take Me Back
Cinderella
Born Again
Charlie
Alafia
So Bad
Enough
Promise
Hide And Seek
Love Don't Care
Complete Me
HipHop Hurray
I Dun Care
No Joy
Woman
Sáré
Outta My Head
Joromi
Iya Ni Wura
Dalilah II
Miracle Worker
By You
Lovin'
RnB Luv
Running (To You)
O Wa N'bę
Aimasiko
E No Go Funny
Temper
Foreign
Romance Therapy
Loyal
One Kain
Nobody
Promise
Gimme Something
Love For Me
Shake Your Body
Small Ting
Chemistry
Ololufe
Ayo
Remind Me
Songs Featuring Simi
No songs found for the featured artist: Simi