BeatByte

Loading...

Home / Rema /

FUN

FUN

By

Rema

There’s a lyric for every feeling, and 'FUN' by Rema has them all. Relive the passion, the hype, and the heartbreak with the full lyrics on BeatByte.com.ng.

"FUN" lyrics

(London)
(Another banger)

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much

I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me

Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this

I no get competition my enemy na sapa
(Say na sapa)
Na why I gara
(Na why I ga)
Cause I no fit loose guard
(I no fit loose guard)

Family matter men still mount inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard

Omo mi my dream big my pocket filled with green salad
MIA Email me I can't give you my AT&T man
No time for beefing anybody no be wetin bring me come here
I no like stress

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much

I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me

Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
(I do this)

OYO OYO (OYO)
The streets ain't got no love (no love)
Hmm no matter what you do
People dem must to talk

Even if say you wan respond
They go say you're the one who's immature like say na your fault
Omo mi you gats serve before you turn Boss
Omo mi e go hard before e go soft

Universe no like force
Take your time brother mi no rush

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much

I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me

Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this

Other Lyrics by Rema

Calm Down

Iron Man

Bout U

Holiday

Dumebi

Why

HEIS

HOV

Dunno Me (Freestyle)

DND

March Am

Woman

Reason You

Red Potion

Trap Out The Submarine

Rainbow

Love

Boulevard

Fame (A COLORS ENCORE)

Bad Commando

War Machine

Wine

FYN

Hehehe

Trouble Maker

Corny

Runaway

Ginger Me

Too Correct

Smooth Criminal

Beamer (Bad Boys)

Rewind

Kelebu

Divine

Spiderman

American Love

Egungun

Lady

Now I Know

Jo

Azaman

Dirty

Ozeba

Baby (Is It A Crime)

Spaceship Jocelyn

Benin Boys

Calm Down (Remix)

Oroma Baby

Bounce

Soundgasm

Are You There?

Mara

Villain

Yayo

Hold Me

Charm

Peace Of Mind

Time N Affection

Alien

Don't Leave

Addicted

Songs Featuring Rema

No songs found for the featured artist: Rema

Most Viewed Lyrics