BeatByte

Loading...

Damn It all

By

Qing Madi

[Intro]
(higo)
Yea-ah

[Chorus]
If you let a man come close, one time
E wan drag e ya whole quarter
If you let a man come close, one time
He fi' wan drag e your own quarter

If you let a rubber band long, one time
It's gon come back to hurt, hurt ya
If you let a man come close, one time
E wan drag e your own, own

[Verse 1]
Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy
Damn all of the times wey I been dey (show you love ah)
Man, I’m addicted to deceiving all my rivals
Jam on ah repеat and I’m eating from my chorus

First off, you no be my guy
First off, you werе a fan and I like that
First off, I'm not the one when I talk back
When I bring you calamity, you go run go back
[Pre-Chorus]
Say Madi don show, oh no oh
Hop in my yacht while you row row row
If me nah talk, dem ah play nice oh
If she con follow person, ororo, oh na

[Chorus]
If you let a man come close, one time
E wan drag e ya whole quarter
If you let a man come close, one time
He fi' wan drag e your own quarter

If you let a rubber band long, one time
It's gon come back to hurt, hurt ya
If you let a man come close, one time
E wan drag e your own, own

If you let a man come close
If you let a man come close, ah-ha-ha
If you let a man go
If you let him come close

Oh-ou-oh-ah-ah-ah-ooou
Oh-oh-oh-oh-ou-ohhh-ah-ah-ah
If you let a man go
If you let him come close

[Refrain]
Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy
Damn all of the times wey I been dey (show you love ah)
Man, I’m addicted to deceiving all my rivals
Jam on ah repeat and I’m eating from my chorus

First off, you no be my guy
First off, you were a fan and I like that
First off, I'm not the one when I talk back
When I bring you calamity, you go run go back

[Pre-Chorus]
Say Madi don show, oh no oh
Hop in my yacht while you row row row
If me nah talk, dem ah play nice oh
If she con follow person, ororo, oh na

[Outro]
If you let a man come close
If you let a man come close, oh nah
If you let a rubber band loose, oh nah
Oh nah, oh-oh-oh, Oh nah

Other Lyrics by Qing Madi

Madi’s Medley

One Day

Dalilah II

Favorite Psycho

It’s a game

Vision

Bucket list

Goosebumps

YBIL (You Believe in Love)

Feeling Alright

Pressure

Vision (Remix)

Gimme your love

Why

Ole

Akanchawa

Right Here

Chargie

Ali Bomaye

See finish

Sins For U

American Love

Garden

Songs Featuring Qing Madi

No songs found for the featured artist: Qing Madi

Most Viewed Lyrics