Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Other Lyrics by Patoranking
Brrr
G.O.E
Cheating Zone
Heal D World
Champion
Halé Halé
Friends
Amazing Grace
Money
Stammerer
Smoke & Vibes
Everyday
Feelings
Matter
Alubarika
Killing Me
Black Girl Magic
Control Me
Mama Aboyo
After Party
Na Na Na
Go Crazy
Mon Bébé
Celebrate Me
Babylon
Love Is The Answer
Beautiful
Mama
Patoranking
Kolo Kolo
Available
Abobi
Woman Of The Year
Gyal Like You
Yo Body
Lighters Up
I'm In Love
Whine It
Love Town
Odo Bra
Inshallah
Confirm
No Kissing Baby
Girlie O
Lenge Lenge
Lion In The Jungle
Writing On The Wall
Temperature
This Kind Luv
Turn Up
Miracle Baby
HIGHER
Girlie O (Remix)
Do Me
Black
Tonight
Wilmer
Forever
Another Level
Nobody
Open Fire
Nakupenda
Songs Featuring Patoranking
No songs found for the featured artist: Patoranking