Hmmm, original
Original ganga pranta
Dem say I dey do over sabi
I dey my throne and I never leave
Tropical chilling, sit down dey drink pami
Me and one gbege
I don conquer my enemies
I know the men wey dey fight for me
That top, I go reach there by any means
'Cause èmi ni alpha, èmi ni OFA
Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha
Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)
Kribololo
Enough with the love songs
My name na-, no need introduction
Giving them in another dimension
Skoskola wey dey make the girls wan come
Yii, make dem pause for the junction
'Lere boy, you should know where I come from
In the dark say we pray for the sun come
And we'll be rocking Sean John gan gan for the function
Dem be dey feel am for the woro sí woro
Ọmọ olọrun s'ogo to Oba ni 'koro
Oil dey my head, I get òróró
And God bless me, He no do ojoro
Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be Alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha
Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)
Ye, ye, ye, ye, ye, alpha
OFA
OFA
I get a lot of things to offer
'Cause na me be the alpha
Other Lyrics by Oxlade
Tables Turn
African Girl
Intoxycated
Asunasa (Hold Your Waist)
Ojoro
KU LO SA
More
KU LO SA (Remix)(with Camilla)
Ovami
KU LO SA (Remix)
Shugar
Blessed
Legend
Ojuju
Away
Hold On
Clueless
Incomplete
DKT
Pay Me
O2
Olaitan (Olaoluwa)
Piano
Weakness
Katigori
Arabambi
Kokose
RMF
Happiness
IFA
Questionnaire
Bad Boy
Want You
Songs Featuring Oxlade
No songs found for the featured artist: Oxlade