Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo, oooo
Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Oooo
Other Lyrics by Omah Lay
Bad Influence
Do Not Disturb
Untitled 2 (You Alternate Cut)
Imagine
Understand
Holy Ghost
Reason
I'm a Mess
It's Yours
Ye Ye Ye
Godly
How To Luv
Take It On (Sprite Limelight)
Lo Lo
I Can't Stop
Untitled 1 (You Alternate Cut)
Bend You
Confession
Recognize
Tell Everybody
Can't Relate
Woman
Purple Song
Safe Haven
Moving
You
Temptations
My Bebe
Soso (Remix)
Come Closer
Never Forget
I
Joanna
Damn
Attention
Soso
Hello Brother
Damn (Remix)
Songs Featuring Omah Lay
No songs found for the featured artist: Omah Lay