BeatByte

Loading...

Trees

By

Olivetheboy

Every beat, every word, every moment — experience 'Trees' by Olivetheboy like never before. The lyrics are here, waiting to soundtrack your mood on BeatByte.com.ng.

"Trees" lyrics

[Intro]
Yeah

[Verse 1]
Now I'm rolling pieces, while my heart is turning to pieces
I believed in love and affection, now e affect my thinking, oh
They lied to me and I believed it, oh no, no
Now feeling feeling, now I dey see it, oh (Yeah)

[Pre-Chorus]
I don't wanna come back to love again when I die (Yeah, yeah)
Sacrifice your large intestine, e no go last
Me I don't know wetin do this loving thing make e dey cast
Make I tell you wetin love do mе o

[Chorus]
Oh, I used to have a girl wey lovе me more than me, me, me
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees, trees
Aah, if you see the girl, who Cinderella be, be, be?
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees
Oh, I used to have a girl way back on London streets, streets, streets (Yeah)
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees, trees (Yeah)
Aah, if you see the girl, who Cinderella be, be, be? (Uh)
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees, trees (Oh, oh, aah)

[Verse 2]
Oh my, we dey wake up to go break up, that be the formula now (Formula)
If you complete them, they never complete you back o (Oh-aah)
Yes, their hips won’t lie but lips go dey lie
Right now love is lost and we no know who thief go, yah

[Pre-Chorus]
I don’t wanna come back to love again when I die (Yeah, yeah)
Sacrifice your large intestine, e no go last
Me I don't know wetin do this loving thing make e dey cast
Make I tell you wetin love do me o

[Chorus]
Oh, I used to have a girl wey love me more than me, me, me
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees, trees
Aah, if you see the girl, who Cinderella be, be, be?
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees
Oh, I used to have a girl way back on London streets, streets, streets (Yeah)
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees, trees (Yeah)
Aah, if you see the girl, who Cinderella be, be, be? (Uh)
Now I'm outside, I'm burning trees, trees, trees trees (Oh, oh, aah)

Other Lyrics by Olivetheboy

Bend

Goodsin

Design

Tattoo

Asylum

One Bebe

Saturday

A Fuul

Convo

Only You

Survivor

All on You

Songs Featuring Olivetheboy

No songs found for the featured artist: Olivetheboy

Most Viewed Lyrics