BeatByte

Loading...

Home / Album / Rapsodi /

I'm Going In

I'm Going In

By

Olamide


Ahn Jesus you gat to love this
Am going in I run this
Is okay if some people say
They want this
We at the top of the game
I dey I dey own this

I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi
I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi
Maje ko wori mi

As things be now
Things are getting serious now
Jealous ones are getting the furious
Inferious now
When am alone I feel like
All eyes on me
Vexing because the devil
Is been telling lies on me
They are all deadly ready
To stand against me
If na them be god I know sey
Them go don erase me
If I be their talent I know
Dem go surely waste me
I dey try avoid them still
Dem dey chase me
Men am coming long way
I can't afford to loose now
All I gat is only one option
Left to use now
The way in the holy way
Out of been confuse now
But na the opposite haters
Dey pray make I choose now
Devil is a lier
I know is your desire
Have been through the hell
But he wants me in the fire
Have been through the thick and thin
Have gone through the wire
I knew messiah is here with me
To face the rest trial
Because everyday is a challenge
My life is like a puzzle
You need to help me arrange
Now before my poor live
Against savage
By the shakers clear everything
Wey dey this passage

I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi
I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi
Maje jo wori mi

See I know what the other
May say now even when
They know I do my thing
With no delaying
Bad sharp guys is not that nice
He use kind of fine but his not alright
Oro enu ko efi oju goni e
Those wey get long sightedness
Come here
They say olamide as make it big
In one year
How olamide take do am now
We won hear
Ah ibe ni e duro si
Awon alakori wem jonzing
Jor o ori owo mi ni mo pose si
Mi o de le se easter fiesta niinu posi
God I know you gat plans for me
Ogbon ati imo oye jo wa fun mi
This signs I won understand well well
So anytime you give me one
I go fit stand well well
Flashy light fancy cars
Fancy cloths bodyguards
Na the life I want but I dey fear
I dey fear eh
I could see a lot in front of me
The door handling my life
I see the key
Am going in but I am scared
Cos sometime is plenty for the sky
And sometime it will hasten no go try
My caterpillar won turn to butterfly
And sometimes even rubber
Sef dey fear
And sometimes even leather
Sef dey tear
Maje ko ko simi lori
Maje ko wori mi

I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi
Maje ko wori mi
I'm going in
To a place have never been
To a life have never seen
Maje ko wori mi

Oh oh I'm going in
Am on this I'm going in
I run this
I'm going in
To a place yeah
To a place I'm going in
I run this I'm going in
I'm going in
I'm going in
Ah ah olamide is in the building yeah

Other Lyrics by Olamide

Totori

Sons Of Anarchy

Who You Epp?

At Your Service

Ladi

Jega

Intro

Higher

Doom

Fori Fori

Everyday Is Not Christmas

Billion Talk

Confam Ni

No Time

Kana

Zero Joy

Journey Of A Thousand Miles

I'm Ok

Synchro System

Ya Wa

Esupofo

Eni Suun

Ewo Idi

Fucking With Devil

Omo Ologo

Wonma!

Oga Nla 1

Trumpet

Rayban Abacha

Life Goes On

Usain Bolt P

Toriomo

Where The Man

Soundtrack Of My Life

Pawon

New Religion

Alaaru

Warlords

Rock

Boys Are Not Smiling

Demons

Want

Pepper Dem Gang

Julie

Wound Someone

100 To Million

Wavy Level

Be Happy

Panumo

Spirit

Rough Up

Say Something

Hate Me

Cup Of Tea

Mama Mi

Tribute To Dagrin

No Worries

Celebrate

First Of All

Underground

Sere (Ghetto Story)

Kolole

Triumphant

Summer Body

Awon Goons Mi

Bobo

Koba Koba

Eleda Mi O

Prophesy

Igara Chicken

Welcome

Lagos Boys

Industreet (Cypher)

Owotabua

Road 2 Russia (Dem Go Hear Am)

1999

The One

Prayer For Client

First Of All (Remix)

Picture

Rich & Famous

Street Jam

Baddo Love

Yemi My Lover

Motigbana

Eru

Jale

Wo!!

Rep Adugbo

Skammer

Yagaga

Owo Blow

Metaverse

Shibebe

Woman

Loose It

Hello Habibi

Skit

Shine

Update

Nobody's Fault

Turn Up

Konkobility

Possible

Voice Of The Street

2baba Zone

Sold Out

Somebody

International Local

Hustle Loyalty Respect

Uptown Disco

Symbol Of Hope

Blood Money

Kelegbe

Be Mine

PonPon

Gaza

Mo Je Dodo

Money

Bend It Over

Shanko Baby

Lights In The Air

Story For The Gods

Buga Small Small Freestyle

Stupid Love

Supplier

Fuji House

Saysaymaley

Poverty Die

Criteria

Gbadun Arawa

Boom Boom

Mojo

Woyo

So Much More

Letter To Milli

Street Love

We Outside

Shilalo

Orobo

Sheevita Juice

Oli & Gas

Apa Ti Jabo

Ball

Enimimomi

Oro Paw Paw

Logba Logba

Mu Emu

Chimichanga

Live Life

Jara On Top

Another Level

Oke Suna

Dirty Rock

Hello Habibi (Remix)

On A Must Buzz

Lori Titi Yi

Do Better

Bugle

Lagos Nawa

Omo To Shan

Everyday

Emi Lo Mi

Eni Duro

Unconditionally

Loading

Problem

King Shii

Knockout

Emotional Blackmail

Melo Melo

Woske

Jinja

The Glory Intro

Petty

Position Yourself

Plenty

Up In The Club

Lift Him High

Bang

Radio Lagos

Legendary Hustlers

Goons Mi

Dope Money

Og Waheedee

Inferiority Complex

Infinity

Grind

Green Light

Oluwa Loni Glory

Fine Fine Girls

The Real MVP

Kana Finish

Eyan Mayweather

Jesu O Kola

Love No Go Die

Omo Wobe Anthem

Makaveli

Motivation

Remember

Morowore

Hood Rap

Fe Nu Shey Street

Arara

Skelemba

Responsibility

Shibinshi (Eyan Ekerencha)

Nyarinya

Gapa

Need For Speed

Come Alive

Church

Science Student

Durosoke

Ilefo Illuminati

Batifeori

Mukulu

Jailer

In My Circle

Falila Ketan

Owo Shayo

Une

c.Ronaldo

Don't Stop

Matters Arising

Anifowose

Wo Spiritual

Abule Sowo

Hardcore

Dance With The Devil

Songs Featuring Olamide

No songs found for the featured artist: Olamide

Most Viewed Lyrics