From the studio to your playlist, 'Kisses' is making waves. Now you can vibe along to every lyric by Olakira with our complete lyric breakdown on BeatByte.com.ng.
"Kisses" lyrics
Kisses for you make your order today
I don't really know wetin' you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to pay
Kisses for you make your order today
Na tsunami you shake, oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?
My spiritual baby pray for me all night
Na me off light
Private session we dey cast and bind
Upakandam style
Only for my personal ashana
Omo no be silicon tatata
This one na original chachacha
Kisses for you
Make your order today
I don't really know wetin you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to play
Kisses for you
Make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?
Other Lyrics by Olakira
In My Maserati
Fall
Hot Night
Flirty Signal (Refix)
For Life
Till Dawn
Hey Lover
Pull Up
Aya Mi (My Love)
Ileke
Sere
Wakanda Jollof
Summer Time
Partey
Summer Time (Remix)
Gotchu
Flirty Signal
Money Groove
Polongo
Call On Me
Lovesick
Maserati (Remix)
Songs Featuring Olakira
No songs found for the featured artist: Olakira