BeatByte

Loading...

Home / Niphkeys /

Close To Me

Close To Me

By

Niphkeys

Turn heads and turn up with "Close To Me" by Niphkeys featuring Zinoleesky, Bnxn. Full lyrics live on BeatByte.com.ng.

"Close To Me" lyrics


IBK, IBK...
Niphkeys, Niphkeys...

If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh...
Make e no cause gbege e
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na

Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight I dy
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body...
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Stay with me, don't come and go
She's too fine, toyin tomato
Let me be your commando
Baby fun mi lowo bi ti Orlando
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
Funmi ni freestyle
Ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn

Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight I dy
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body...
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Other Lyrics by Niphkeys

Imagine

Blessings

Songs Featuring Niphkeys

No songs found for the featured artist: Niphkeys

Most Viewed Lyrics