BeatByte

Loading...

Home / Album / Light /

Father Abraham

Father Abraham

By

Mohbad


Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Other Lyrics by Mohbad

Backside

Peace

Ronaldo

Dido Lobo (Freestyle)

Oja

Feel Good

Sabi

Blessing

Beast & Peace

Owoale

Ask About Me

Komajensun

Cinderella

Account Balance

La Pio Pio

Omo Mi

Balan Zia Gar

Over Hype

Pariwo

Omokomo

Marlians Anthem

Holy

Sorry

Once Debe

Ponmo

Weekend

Songs Featuring Mohbad

No songs found for the featured artist: Mohbad

Most Viewed Lyrics