Set awon
One Hennessy, 20 men geng
Set awon
Akube Balenciaga geng
Set awon
Of Lagos
You know me, who? (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
Right now you're chilling with the most high (Geng)
You know me? Geng (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
Right now you're chilling with the most high (Geng)
Sho mo mi (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)
Chill kpelu most high (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)
Wa sho mo mi (Geng geng)
You dey chill kpelu most high (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)
Iwo gan chill kpelu most high (Geng)
This geng is the most high
Shoot arrow with the bow tie
Who don blow make I no lie
Drop your own if I no try (Geng)
Pain you and you no lie
Why I go come know if you no cry
No fine girl wey you no sign
No highness wey you no try
Set awon geng geng geng (Geng)
Pepper dem geng (Geng)
Happy geng geng (Geng)
Just best friends (Geng)
Set awon enugbe geng (Geng)
Bad mouth geng
Akube Balenciaga geng (Geng)
One Hennessy, 20 men geng
(Opor o)
This gang is the most high
Dem no dey see when dem don high
Sake of the Hennessy, no ice
You know me but we knock dice
In fact you are not geng
Geng no dey wear fake Rolex
Geng no dey ooze
Geng no dey talk too much
Geng no get patience
Set awon geng geng geng (Geng)
Pepper dem geng (Geng)
Happy geng geng (Geng)
Just best friends (Geng)
Set awon enugbe geng (Geng)
Bad mouth geng (Geng)
Akube Balenciaga geng (Geng)
One Hennessy, 20 men geng
This gang is the most high
Ge ge
Of Lagos
Opor o
Other Lyrics by Mayorkun
Che Che
Back In Office
Dance
Red Handed
Alarm
Let Me Know
For Daddy
Eleko
True
Lose Control
Holy Father
Sope
Under The Canopy
Sade
Fantasy
Hustlers Anthem
Yawa
Thermo
Piece Of Mind
No Strings Attached
Up To Something
Tire
Mama
Intro (Feelings)
Oluwa
My Energy
Mofo
Innocent
Geng (UK Remix)
Bobo
Nakupenda
Of Lagos
Lowkey!
Drama Queen
Soldier Boy
Oshey Boys
Feel Am
Desire
Your Body
Oshepete
Betty Butter
Freedom
Posh
Certified Loner (No Competition)
Love You Tire
Aya Mi
Songs Featuring Mayorkun
No songs found for the featured artist: Mayorkun