Lyta, yeah...
(Shabalistical)
I cannot deny oh
This thing wey I feel na divine oh
Baby tell me why, oh why, oh why
I don dey text you but no reply oh
Oh, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too much oh
When I see you dey go, oh
You make my liver dey cut, oh
One mind say make I follow you
The other say make I wait for you, oh
But time no dey my side
Shey make I die for you before you know say na real?
Na you I want baby, no be silver or gold
And if them ask you too, say you go say na me oh?
Obianuju oh, I dey worry too much oh eh
Girl, I just dey wonder who you dey next too ah
Shey na my song dey your playlist ah, ah
Girl, I just dey wonder who you think of me ah, ah
I want to know, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too much oh
When I see you dey go, oh
You make my liver dey cut, oh
One mind say make I follow you
The other say make I wait for you, oh
Other Lyrics by Lyta
Why 2 Sah?
Are You Sure
Real Me
Stronger
Birthday Wish
Geh Monie
Everybody
Hold Me Down (Omo Gidi)
High Vibration
Time
Can't Complain
Flex
Selfmade
Shine
Butterfly
Different Conversation Live 4
Country Boy
Monalisa
Formula
Sabi Boy
Monalisa (Remix)
Gel Benimle
Correct
Songs Featuring Lyta
No songs found for the featured artist: Lyta