BeatByte

Loading...

My Story

By

Luddy Dave

Ft

Tayo Olowo

Your sing-along guide to "My Story" by Luddy Dave featuring Tayo Olowo. Start now on BeatByte.com.ng!

"My Story" lyrics

I remember back then
When boys no get Wetin to chop
When man dey sleep on cold ass floor
Gari to soak we no fit afford groundnut
The boy from trenches now
Shey you know know say


My story don change oh
We no dey the same place
Wey we dey before
Jah don lift my head to the top

My story don change oh
We no dey the same place
Wey we dey before
Jah don lift my head to the top


[Chorus]
Now I gat joy
Joy overflow
Joy in my heart
Joy in my heart


My story don change oh
We no dey the same place
Wey we dey before
Jah don lift my head to the top

My story don change oh
We no dey the same place
Wey we dey before
Jah don lift my head to the top


[Chorus]
Now I gat joy
Joy overflow
Joy in my heart
Joy in my heart

Other Lyrics by Luddy Dave

Fire & Desire

Lazy Man

Time

Plenty Talk

Jolie

Pressure

Shey You go Dey

Delilah

Kayamata

Songs Featuring Luddy Dave

No songs found for the featured artist: Luddy Dave

Most Viewed Lyrics