BeatByte

Loading...

Home / Lago /

Lotto

Lotto

By

Lago

Sing your favorite jam "Lotto" by Lago featuring Blaqbonez. Lyrics live now at BeatByte.com.ng.

"Lotto" lyrics


Only you wey get my heart

Only you wey get my heart
Don't you let me down
Don't you let me down
Stay my side
Yeaaah oooohh
My pedestal
I cannot deny

You dey high like Choko
Be like sey I win Lotto
I dey dance like Poco
Wetyn I chop me I don't know
I don't know
See I don't know

Wobo sheyin Fakosi

Fire disaster

Shayo na bastard

Aaahhhhh

Tele mi lor
Don't delay me now
Nor delay me now

Running through the valley of the shadow of death
Fear no evil
I'm in the benzo tinted
We don't see no people
I'm with my Shawty
Incase you're looking for me
She got her friend
She ain't stingy with the loving

She ain't stingy with the loving
Cause she got it in abundance
She know when she drop it
She gon get some bundle
She ain't the type I'ma run through
Banner on me cruise
So they see her when she want
Yeah
Baddie with the boot
That do shit that you can't do
This a different style
I've never
It's a different style
You gon show me respect
If a nigga want cap
You gon know where I'm at
And I can go blaa
If anybody put hands on this B
Any body put hands on this B

Pour me water
My Celsius dey rise o
I'm loosing control o
Wetyn you gimme chop Odo
Times I nor get sika
You dey by my side ooh uuoooh
Rev up my grind
Pree life
Me nor rely
Pon chance

You dey high like Choko
Be like sey I win Lotto
I dey dance like Poco
Wetyn I chop me I don't know
I don't know
See I don't know

Wobo sheyin Fakosi
Fire disaster
Shayo na bastard

Songs Featuring Lago

No songs found for the featured artist: Lago

Most Viewed Lyrics