Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa
Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I've never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko l'eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
'Cause these days, self-love is on brand
You've entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
'Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop's dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let's get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Other Lyrics by LADIPOE
Mood
Compose
Law Of Attraction
Yoruba Samurai
Feeling
Providence
Based On Kpa
Are You Down
Can't Forget
Double Homicide
Voices
Know You
Win Win
Running
Lemme Know
One Step Closer
Mr. Poe _ Mr. Ice
Hallelujah
EKWE
Red Light
Lemme Know (Remix)
Jaiye (Time Of Our Lives)
Falling
Love Essential
SHUT IT DOWN
Big Energy
Afro Jigga
Man Already
Hello Goodbye
Revival
LOTR II
Rap Messiah
Songs Featuring LADIPOE
No songs found for the featured artist: LADIPOE