Ladies and gentlemen
Rockstar
So many problems on my mind
All of my life me, ah dey grind
I no dey mind Versace designer
But me ah no dey find what no be mine
They say no pain no gain
Yet I dey feel pain but no gain
Last night was a foreplay
So they carry my matter and put am for suitcase
But sometimes I want to come through
Favorite song Alexa confuse
One two I buckle my shoe
People no dey care what the hell you've been through
I love my space
So I no send you make you help me choose my fate
Make you no dey come dey looki face
Oh-oh-oh-oh-oh
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
One man I dey my own
I keep it on the low
Charley you for know
Not every royal family member go get to the throne
Yeah, yeah, yeah
Way ahead of the game
Part of what I became
Still baddest kid in Africa put respect on my name
Still your boy till today
Me de ma mo buffet
All de all night I dey in your face
I never think sey I never talk sey
I know pass everyone
But when reality strikes
Out of my space
I no send you make you help me choose my fate
Make you no dey come dey looki face
Oh-oh-oh-oh-oh
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
So if they come like a vampire ('pire)
We go pull with a hot fire (fire)
Dem go do them go run tire (tire)
'Cause we dey like a black panther (panther)
Ladies and gentlemen
Other Lyrics by Kuami Eugene
Dance Hard
Son of Africa
Bunker
Meji Meji
Amen
Heaven
Marry Me
Problem
Ohemaa
Open Gate
No Promo
Obiaato
No More
Favorite Girl
Walaahi
Puerto Rico
Never Carry Last
Belinda
Beifour
Ghana We Dey
Rags To Riches
Borkor
Odo Asem
Mama
Show Body
Turn Up
Dollar On You
Aku Shika
My Time
Show Down
Wa Ye Wie
Angela
Rockstar
I Feel Nice
Ewurade
Forget
Cryptocurrency
Energy
For Love
Wish Me Well (Remix)
Canopy
Will You
Wish Me Well
Monica
No One
Confusion
Abena
Yolo
Take Away
Single
Songs Featuring Kuami Eugene
No songs found for the featured artist: Kuami Eugene