Turn heads and turn up with "Abena" by Kojo Blak. Full lyrics live on BeatByte.com.ng.
"Abena" lyrics
AbeniI give you my body and heart
But don't take my soul away
Abena
I give you my body and heart
But don't take my soul away
[Pre-Chorus]
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[Chorus]
Abena fix it kehami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
See the way you whine, mami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
[Verse 2]
Search every junction
I cross a thousand miles
Walk from Tema to Umuahia
Darling, no tear my flesh apart
And e get thousand ways to dey kill a cat
Emotions you dey take play jazz
Things you dey do wey dey wound my heart
[Pre-Chorus]
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[Chorus]
Abena fix it kehami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
See the way you whine, mami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife
Other Lyrics by Kojo Blak
Rugged 2.0
Songs Featuring Kojo Blak
No songs found for the featured artist: Kojo Blak