BeatByte

Loading...

Kree...
Oh Vado...

Good to be good, ja
Bad to be good all the time, ja
Too much holiness, ja
Na im dey kill man pikin, ja ja ja
I'm just a human, ja
I'm not a bad persona, ja
Eyan lo desin loro, ja
Aiye o feni foro, ja ja ja

Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be

Won tun ti pa'yan nita, ja
Awon ti fine boy nappers, ja
Officer show me your bag, ja
I want to see your logo SARS, ja ja ja
Election dey on, ja
They say goan get your PVC, ja
Dem swear for you or swear for me, ja
Who we want no dey win, ja ja ja

Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be

Love and no hate, ja
Make you hate nobody, ja
No matter how dem wrong you, ja
No one holy oh, ja ja ja
E gbo information, ja
Talk about your confusion, ja
If you dey check your motor, ja
My brother hold your condom, ja ja ja

Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be

Other Lyrics by Kizz Daniel

Tempted To Steal

Good Time

Side Chick

Napo

Marhaba

Never

Chana

Maye

Upon Me

Oyibe

Tere

Eh God (Barnabas)

We Wan Comot

4 Dayz

Easy To Love

Ghetto Boys

Fvck You

Ello Baby

Police

Cough (Odo)

Flex

Poko

Find A Bae

Pano Tona

Pour

One Day

Boys Are Bad

My G

Mama

Padi

Gods

Oshe

Alone

We Must

Skin

Nesesari

Jombo

Pour Me Water

Chek

Need Somebody

Nothing Dey

Blood Is Thicker

Cough

Ada

Bluffin

Sooner

Are You Alright?

For You

Showa

All God

Sin City

Gobe

Twe Twe

Yapa

Yeba

Happy

Show You Off

Burn

No Do

Pak 'n' Go

One Dollar

Another Day

Shu Peru

Addict

Pipa

Twe Twe (Remix)

Double

Woju

Red & Green

Duro

Jaho

Too Busy To Be Bae

Feran Mi

Buga

Hook

Madu

Time No Dey

Laye

Sofa

Anchovy

Feran You Two

New King

RTID (Rich Till I Die)

Lie

Unleash

Kojo

Aii

Woju (Remix)

One Ticket

Jore

E'better

Songs Featuring Kizz Daniel

No songs found for the featured artist: Kizz Daniel

Most Viewed Lyrics