Put it on repeat and sing every word to "Permission Granted" by King Promise featuring Fave. Lyrics streaming now.
"Permission Granted" lyrics
See that girl for the corner
The way her body confam
Then dem day call me the striker
For you girlie I retire
She no dey watch nobody matter she just wanna have fun
For what you do to me
Leave all your bills on me
Come closer (Uhh uhh uhh)
Go slower (Uhh uhh uhh)
Permission granted to do what you wanted (To me)
Make you dey lose all your senses on me
Come closer (Uhh uhh uhh)
And baby girl go slower (go slow)
For what you do to me (what you do to me)
Leave all your bills on me
This no be the kind of love I dey want
I no wan wait for your door
You give me sugar and honey wey dey sweet me for body
No go dey out me for hold
Agriculture? Ain't none to me
Horticulture? Ain't none to me
I rather harvest your loving we planting the seeds
Baby believe
Ye-ahh
Don't say that we never tried
We never tried, we never tried
Don't say that we crossed the line
We crossed the line, we crossed the line
Don't say that we haven't met before
You know you're the one my heart still wants
Come closer (Uhh uhh uhh)
Go slower (go slow) (Uhh uhh uhh)
Permission granted to do what you wanted (granted to do what you wanted)
Make you dey lose all your senses (make you dey lose) (For me) (for me)
Come closer (Uhh uhh uhh)
Oh baby girl go slower (go slow) (Uhh uhh uhh)
For what you do to me (for what you do to me)
Leave all your bills on me (leave all your bills on me)
Yeah yeah
One time make I put it inside
Make I give it to you how you love
Two time baby come whine
Baby show me what you got
Baby let it go
Know you wanna let it go yeah
Baby make you let it go yeah
King King Promise
Other Lyrics by King Promise
Believe
Letter
Commando
Alright
9:45
Selfish
No More
F.O.D.D (Fuck Op Da Dancefloor)
I Tried
Put You On
Bra
Favourite Story
All Over You
10 Toes
Terminator (Remix)
Run to You
Do Not Disturb
Ring My Line
Ginger
Keep It Sexy
Call Waiting
Odo Nti
Abena
Tokyo
Yaa Asantewaa
Terminator
Mad Oh
Iniesta
2 Paranoid
Happiness
Maria
Set Me Free
Selfish, Pt. 2
My Lady
Sisa
Bad N Rude
Ringing In My Head
Odo
CHOPLIFE
Eyes Dried Over
Sweetie Jorley
Hangover
Pretty Little Girl
How Dare You
Continental
Paranoid
Overthink
Own It
Paris
Carry Me Go
Perfect Combi
Oh Yeah
Slow Down
Songs Featuring King Promise
No songs found for the featured artist: King Promise