Jiggy
E so fun won ko lo sempe
Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way
Who be that girl belly dancing
Girl put it on me
Got the fantasy
Baby girl tell me what's your fantasy
And no dey waste
No dey give me konji
Je kin ma je ise yen, like a junky
Fi won le kan ma wo ,like a dundi
After the club tell me what it's gon be
And she want my blood just like a Zombie
Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
See nobody go Buga me
Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)
No let your people dey tweet at me
Please pass me [?]
Ahan wetin happen now
I pull up in Maserati
I no dey hear there voice from inside the taxi
O fe femi ooo, she see me in the Versace
Okunrin meta that will be polyandry
Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy
E no go better for the bagger
With the bad energy
Tell am, motor go jam am if e try anything
You no know my baby gèle e dey blind enemies
You can't tell me shit
Your swag never reach
So you can't share from our amenities
Where real gees gathers no you can't fellowship
If you say get werey we have medicine
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Baby girl what's your fantasy
I no say you fine pass me
Your body no be counterfeit
Can you come and pamper me
I'm jiggy
First class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi
International you bum bigi
You're the one even tho I'm taken
Jiggy
Wetin dem go do
Wetin dem go say
You dey make my heart go tingaligalin
When it's a party bring her with her friends
Like a cookie jar, my finger in her thing
Hmm your back is thicker than a milkshake
About lift her like a suitcase
Up slam kick her like I'm Bruce lee
Kidakudz and Joey man a top slick
Other Lyrics by Kida Kudz
Problem
Issa Vibe
Issa Vibe (Remix)
Animalistic
Moonwalk
No I.D
Don't Be Shy
Redemption
Majestical
No Pride
Never Saw Us
Tasty Time
Stay Jiggy
Lock Jaw
Yeye Riddim
Motive
Membaz Only
Makaveli
Flex X6
On Sight
Ghetto Riddim
Bounce
Jiggy Bop
Feel Myself
Feeling Good
Roll Up
1AM
Banger
Cherry Mango
Plus 2
W.A.B
Red Flag
Ball Till We Fall
Money
Big Up
Again
In My Country
Figure 8
Nobody
Songs Featuring Kida Kudz
No songs found for the featured artist: Kida Kudz