BeatByte

Loading...

True Love

By

Kel P

Turn up "True Love" by Kel P. Lyrics ready for your spotlight on BeatByte.com.ng.

"True Love" lyrics

Hmm, wobe
It's Kel-P vibes

[Chorus]
All of my money, I go spend am on you, my boo-boo-boo
Only you, my boo-boo-boo, the love wey I feel na true-true-true
Yeah, amarachukwu no fit reach your type, o, my boo-boo-boo
I say even for club we go order fifty azul-zul-zul
For only you, my boo-boo-boo, sho'n gbo

[Post-Chorus]
Girl, you know I got you proper
Make you no dey shake, mo love e dada, hmm
Make I drink you like custard
Sho mo kpe this loving wo mi lara
Girl, you know I got you proper
Make you no dey shake, mo love e dada, hmm
Make I drink you like custard
Sho mo kpe this loving wo mi lara

[Verse]
I hope that you with me
No be say I wan dey wash you, baby
You will never see a guy like me, ayy
No do yanga-yanga for me, ayy
Huh, I can't help this feeling
Bon'se mi omo ma jigbe
Mo mu kai-kai, I no fit to behave
Omo yi omo komo, omo yi omo komo
Yenko, yeah-ayy
Make I no lie, girl, your body, oh
Give me likkle whine, make I tumble, oh (Da mo)
Omoge you for soji, oh
Make you no go leave me for konji, oh (Da mo)
Be like say you no sabi, oh
I go dungbudungbu for your body, oh (Da mo)

[Chorus]
All of my money, I go spend am on you, my boo-boo-boo
Only you, my boo-boo-boo, the love wey I feel na true-true-true
Yeah, amarachukwu no fit reach your type, o, my boo-boo-boo
I say even for club we go order fifty azul-zul-zul
For only you, my boo-boo-boo, sho'n gbo

[Post-Chorus]
Girl, you know I got you proper
Make you no dey shake, mo love e dada, hmm
Make I drink you like custard
Sho mo kpe this loving wo mi lara
Girl, you know I got you proper
Make you no dey shake, mo love e dada, hmm
Make I drink you like custard
Sho mo kpe this loving wo mi lara

Other Lyrics by Kel P

One More Night

Tropicana Baby

EKWE

Feel Lucky

Sundress

Old Soldier

Songs Featuring Kel P

No songs found for the featured artist: Kel P

Most Viewed Lyrics