BeatByte

Loading...

Home / Guchi /

DOP (Definition Of Plice)

DOP (Definition Of Plice)

By

Guchi

Vibe with the lyrics to "DOP (Definition Of Plice)" by Guchi. Music made for you.

"DOP (Definition Of Plice)" lyrics

nah,nah,nah nah
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal
nah,nah,nah,nahhh
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal

oh e dey pain me, somebody hold me
Na wetin my eyes never see
U go dey for ur own nation
Facing the frustration
Na wetin this country dey see
Police,if em catch u,Dem go start to search u
wen u try to ask em why,Dem go slap u
N if u start to talk dem go bruise u
N if u want to run Dem go shoot u

Somebody define the police...
Dem go give u some kinda brutality police
Dem no need ur explanations police
Till they Carri u restrictions police

Somebody define the police...
Dem go give u some kinda protality police
Dem no need ur explanations police
Till they Carri u restrictions police

Nah,nah, nah,nahh
I'm not a criminal
I'm just a citizen
I'm not a criminal
Nah,nah,nah,nahhhn
I'm just a musician
I'm just a citizen
I'm not a criminal

Other Lyrics by Guchi

Taken Over

Invasion

Shattered

Composure

Speedometer

Closer

Jennifer

American Love

Peri Peri

Mon Bébé

I Swear

No Be Jazz

Control

Hello

No Touching

All Over You

Scatter My Head

I Swear

Not Just Ok

Addicted

Joro

Relate

Blood Tonic

Notice Me

Benzema

Leave Me Now

Jennifer (Remix)

Feeling Good

Songs Featuring Guchi

No songs found for the featured artist: Guchi

Most Viewed Lyrics