BeatByte

Loading...

Alone

By

Fola

Ft

Bhadboi OML

BeatByte.com.ng presents the lyrics to "Alone" by Fola featuring Bhadboi OML.

"Alone" lyrics


Hit me up when you feel alone
When I see her for the village o
I fo
With the way she Dey berejo
Chilalo o, Chilalo
Dem dey feel the rhythm for my piano o ah
This music na my iyawo
Iyawo ooh-ooh


Seeing is believing
But still dem feeling me
Lori titi
I know you missing me
E sha ma miliki
Baby shotiri n sin, kini mi
When you on your bikini, o ga
Girl, I'm losing you cheating me
O jor pity me, rora


I've had enough
Onitemi jor I'm tearing up
I know I fell in love with the right one
You know my kind of love no be slight one
Omode oshey mi mo
See as your body plum with your stature
K'eledua komiyo from your actions
Your I don't care attitude nice one, oh lord

Seeing is believing
But still dem feeling me
Lori titi
I know you missing me
E sha ma miliki
Baby shotiri n sin
Kini mi
When you on your bikini
Oga
Girl I'm losing you cheating me
O jor pity me


Koko ponmile
Nibi k'alaju k'adepaju de
Girl I won't treat you by the way eh
Girl I won't treat you anyway eh
Sweet like a party jollof
Go tie gele tradition
Toba le bere Mari so
This your condition
Mako petition
Open puna make I fuck it for you
Fuck it for you
No more dulling for you
Agba baller, call me Joseph yobo
Mora sobo
Mode foke sobo


Seeing is believing
But still dem believing
Lori titi
I hope you missing me
E sha ma miliki
Baby sho ti ri n sin kini mi
When you on your bikini
Oga
Girl I'm looooo
Oh jor pity me
(Oh jor pity me)

Other Lyrics by Fola

Bye Bye

Lost

Alone (Remix)

Tonight

Mandela (Effect)

Songs Featuring Fola

No songs found for the featured artist: Fola

Most Viewed Lyrics