Fireboy here so
Yah yah
They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Other Lyrics by Fireboy DML
Havin' Fun
Sofri
Need You
Me And My Guitar
Airplane Mode
God Only Knows
Sound
Jealous
ELI
Obaa Sima
Compromise
Peru (Remix)
Yawa
Feel
Everyday
Dreamer
Afar
Champion
Star
Oh My
Wande's Bop
call me
I'll Be Fine
iseoluwa
Peru (Remix)
Someone
What If I Say
Glory
Diana
Change
New York City Girl
Outside
Wait And See
Like I Do
Omo Ologo
Timoti
Shade
Fire Down
Ecstasy
Vibration
Favourite Song
Ashawo
Back n Forth
Remember Me
Change Your Life
Go Away
Coming Back For You
King
Sing
Beauty In The Madness
Hell and Back
Scatter
Adore
Ajoke
Heavy Heart
24 (Interlude)
Gbas Gbos
Friday Feeling
Lifestyle
Playboy
You
Magic
Energy
Peru
Need Me
Tattoo
Bandana
High On Life
Spell
Letting Go
Ready
Songs Featuring Fireboy DML
No songs found for the featured artist: Fireboy DML