BeatByte

Loading...

Home / Efya /

Pricelezz

Pricelezz

By

Efya

Ft

Mugeez

Eh, eh, eh (oh-oh-oh)
Eh, eh, eh, eh
Eh, eh, eh
Me, I no get macho body like Inyanya
But believe in my waist, believe in my waist, e-yeah
See, your body dey causin' damage o, sɛ menya no a
I go touch, I go taste, I go touch, I go taste e-yeah
Oh baby, say your body go sweet like 'kodi' yeah
Plenty things you do dey make me fall like domino
As you dey see me so, me I want to dey carry go, yeah, yeah, eh
Something about your bum bum dey show your feeling be so much
But girl, 'mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh), eh
Zingologo gologo, zingologo gologo gologo (oh-oh-oh)
Sika yɛ mogya, sika, sika yɛ mogya, eh
Sika yɛ mogya, sika, sika yɛ mogya, eh
Shey, you wan' my body, body like Lady Gaga
But believe in my waist, believe in my waist e-yeah
See my body causin' damage like sɛ wonya me a
You go touch, you go taste, you go touch, you go taste e-yeah
'Cause you know my body taste like tori oh
All the things that I do make you fall like dominos
As you dey see me so, you dey wan' to dey carry go, oh, oh, oh
When you touch my body, boy I'm feeling it so much
Mese 'mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ
'Mameani' wo akyɛ (uuh yeah), 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh) time, eh
Meani' (oh-oh-oh), 'matime' wo akyɛ
Boy like 'mameani' wo akyɛ (oh-oh-oh), 'matime' wo akyɛ
Zingologo gologo, zingologo gologo gologo
Zingologo gologo, zingologo gologo gologo (ah yeah)
Zingologo gologo, zingologo gologo gologo (yeah-oh-oh, oh)
Zingologo (oh) gologo, zingologo gologo gologo
Enjoy your life (enjoy your life)
Enjoy your life (enjoy your life)
Don't do weytin you no wan' do, enjoy your life (enjoy your life)
Give me money (give me money)
Give me sugar (give me sugar)
Make we shayo to the money, enjoy your life (enjoy your life)
Oh girl, 'mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ (uuh-eh), 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh)
'Mameani' wo akyɛ, 'matime' wo akyɛ (oh-oh-oh), eh
'Meani' (oh-oh-oh), 'matime' (eh)
'Mameani' eh (oh-oh-oh), 'matime' eh
'Mamea- (zingologo gologo) ni' eh, (zingologo) 'mati- (gologo gologo) -me' eh
(Enjoy your life, zingologo gologo) 'Mameani eh
(Zingologo) mati- (gologo gologo) -me' eh
Enjoy your life (-go, zingologo gologo gologo)
Zingologo gologo, zingologo gologo gologo

Other Lyrics by Efya

All My Love

This life

No More

The One

Life

Paper Guns

Little Things

Mr High

Where Did I Go Wrong

Skin Tight

Good Lovin

Set Me Free

Mamee

Ankwadobi

My Helper (Oluwa)

Hold On

Best In Me

Songs Featuring Efya

No songs found for the featured artist: Efya

Most Viewed Lyrics