Bad girl wan carry me do jangulover
E pain me o, e pain me o
She come my life come carry my heart e run over
E pain me o, e pain me o oh
Wetin I no do for you? Wetin I no do for you
Shey you promise say you no go let me go o
And last night you told me that's its all over
E pain me o
E pain me o
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo oo
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Lying on my bed I'm just rolling over
E pain me o, e pain me o
You con dey chop life, when I dey sober
E pain me o, e pain me o oh
Wetin I no do for you? Wetin I no do for you?
Shey you promised say you no go let me go o
And last night you told me that is all over
E pain me o
E pain me o
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
(Aje)
To call you my boo oo
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Other Lyrics by Davido
Fans Mi
Return
For You
Dami Duro
D & G
1 Milli
I Got a Friend
Demo
Stand Strong
Sade
Blow My Mind
Holy Water
Kante
Funds
Feel Alright
With You
Disturbance
Skelewu
R&B
Flora My Flawa
If
Coolest Kid In Africa
Precision
FEM
Company
Get To Yo
The Best
Tchelete (Goodlife)
Maga 2 Mugu
No Visa
Intro
Sunlight
FIA (Remix)
Ofili Gaga
It's Allowed
Video
Ekuro
Over Dem
Assurance
Mary Jane
Kissez
Enter The Centre
Fade
Big Picture
Green Light Riddim
Badi
Godfather
So Crazy
Wonder Woman
Animashaun
Something Fishy
Check Am
Sanga Zoo
Down
Birthday Cake
Dodo
Heaven
Hayya Hayya (Better Together)
For The Road
Anything
Pere
Bum Bum
Very Special
Jowo
Na Money
Fall
Nuttin Dey
How Long?
BOP
On My Way
Be There Still
Work (Living In Bondage)
Dollars In The Bank
Titanium
Like Dat
One Of A Kind
Shopping Spree
Awuke
Tanana
New Skul Tinz
All Of You
Champion Sound
Five By Alhanislam
Holy Ground
No Competition
Offa Me
U (Juju)
Lately
Back When
Bless Me
Africa Rising
10 Kilo
Picasso
Lover Boy
Risky
CFMF
Aye
GOBE
Feel
One Thing
No Drama
Don't Know
If (The Remix)
Gbon Gbon
In The Garden
Overseas
Sweet In The Middle
Nwa Baby
La La
FIA
Mebe
Tek
UNAVAILABLE (Latto Remix)
Unavailable
SHOWING OFF HER BODY
LCND
Gbagbe Oshi
Away
Songs Featuring Davido
No songs found for the featured artist: Davido