BeatByte

Loading...

Home / DJ Zeeez /

WYFD

WYFD

By

DJ Zeeez

From the studio to your playlist, 'WYFD' is making waves. Now you can vibe along to every lyric by DJ Zeeez featuring Lyta with our complete lyric breakdown on BeatByte.com.ng.

"WYFD" lyrics


Ye ye ye, (DJ Zeeez)

Here we go again
We don come back againi o
Thank God say we dey pray
Biko where I for dey
Oh na na na na
Mo kigbe Hoza (ye ye ye)
Thank Jehovah na (Thank Jehovah na)

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Won lo to jo meta
Ti won ti ri mi
Wo'n kigbe Lyta
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender

Won lo to jo meta o
Wo'nki wo'n kigbe Lyta o
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender bye bye yeah

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun (Zeeezu)

Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Songs Featuring DJ Zeeez

No songs found for the featured artist: DJ Zeeez

Most Viewed Lyrics