BeatByte

Loading...

Home / DJ Sean K /

Ifeoma

Ifeoma

By

DJ Sean K

Get swept away in a lyrical love story. Explore every word of 'Ifeoma' by DJ Sean K featuring Oxlade and let it soundtrack your next late-night text, dance floor move, or solo jam at BeatByte.com.ng.

"Ifeoma" lyrics


Kilamiti burst down back up & whine slow
Kripo, Dj Sean K
Boy Oxlade oh, Oh Na Na
Kilamiti burst down back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato (maranma for you)

I want to give you kind of love wey you never see before
And if them tell you say I get girlfriend Omo Na before before, rrrrrr last year
E no easy Omo to dey fall in love
But as I don choose you, I go try my best to place no one else above you baby

For a long time I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide

Oya bo sinu mito
Wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you

Kilamiti burst down back up and whine slow
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo
Come in the front and back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo

For a long time I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide

Oya bo sinu mito
Wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you

Songs Featuring DJ Sean K

No songs found for the featured artist: DJ Sean K

Most Viewed Lyrics