I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d ó su mí (ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony
I owe myself in d ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?
Other Lyrics by D'banj
Something For Something
Gbelo Gbebo
Fall In Love
Tono Sibe
Baecation
Oliver Twist (Remix)
Big Vibe
Mo Cover Eh
As I Dey Go
Avocado
Be With You
Fall In Love
Feeling The Nigga (Remix)
Mo Gbono Feli Feli
Face Show
Ikebe
Peaky Blinders
Comment Ca Va
Stress Free
It's Not A Lie
Melody
Socor
If You Dey Craze
Run Down (Funk U UP)
Since '04
Suddenly
Run Down (FUCK U UP)
Oliver Twist
Igwe
Koko (Remix)
Open The Roof
Ika O Da
Which Way 2 Go?
Iya Mi
Worthy
Why Me
The Entertainer
Zombie
Na Lie
Ask Me
El Chapo
All The Way
Cover Me
Loke
Mr Olopa
Issa Banger
If No Be God (Superstar)
Celebrate
Tongolo
Scape Goat
Agidi
Kimon
Emergency
Don't Tell Me Nonsense
Mo Bo Lowo Won
Banga
Taya
Igwe
Everything Is Ok
Olorun Maje
Chop Life
Do You Like The Koko? (Tongolo Remix)
Koko
Olorun Maje
Finally
All The Way (Ebong)
Shake It
Kala
Serious
Shy
Welcome To Lagos
Songs Featuring D'banj
No songs found for the featured artist: D'banj