BeatByte

Loading...

Home / Crayon /

Do Me

Do Me

By

Crayon


Show me your waist work (Eh)
I go give you the moon (Eh)
Mmm, we fit do am for titok (Eh)
And I for like make we link up
Lick your lip gloss
Show me your footwork (Eh)
You too bad na Wetin sup (Oshey oh)
Mmm, if them like make them jealous (Owe)
Mmm, if them like make them jealous
I still Dey love up, yeah

Ma Shay mi beyen oh
Baby, ma Shay mi beyen
Don't do me
Don't do me now, don't do me
Baby, don't do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby, I Dey here for ya
Don't do me now, don't do me, don't do me

Baby, if them wan find you
Make them come find me
If e concern you, e concern me
If them wan try you, them wan try me
If e concern you, e concern me
Amebo make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them wan touch you, them wan touch me
If e concern you, e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (Eh)
I no wan hear say another man follow back door
Enter me I go kpa kpa ti tan mental (Eh)
E don do me
All the love wey you give e don do me
And as fine like this e don do me
And as you set like this e don do me
Baby e don do me

Ma Shay mi beyen oh
Baby, ma Shay mi beyen
Don't do me
Don't do me now, don't do me
Baby, don't do me like that
Ma Shay mi beyen oh
Baby, I Dey here for ya
Don't do me now, don't do me, don't do me

Baby, if them wan find you
Make them come find me
If e concern you, e concern me
If them wan try you, them wan try me
If e concern you, e concern me
Amebo make them cho cho cho
If e concern you e concern me
If them wan touch you, them wan touch me
If e concern you, e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (Eh)
I no wan hear say another man follow back door
Enter me I go kpa kpa ti tan mental (Eh)
E don do me
All the love wey you give e don do me
And as fine like this e don do me
And as you set like this e don do me
Baby e don do me

Other Lyrics by Crayon

Meliza (Remix)

Unusual

If I Be You

Belle Full

You

Jackpot

Adey

Modupe

Ijo (Laba Laba)

Fade Away

Calvary Kid

Gock Am

Excuse Me (Rock You)

Avalay

In Sync

Man Dem

L'Eko

Kpano

Mo Bad

Ngozi

The One (Chop Life)

Aye O

Confidence

Ijo (Laba Laba) (Remix)

Shima

You vs You

Good Day

Trench Kid

Sometime

Super Woman

On Code

Wetin Go Be

Bamiloke

Too Correct

So Fine

Songs Featuring Crayon

No songs found for the featured artist: Crayon

Most Viewed Lyrics