BeatByte

Loading...

Soldier

By

Chike

hu+hu+hu+hu
soldier
oh soldier
soldier
oh soldier
na mama pikin you be oh oh
oh soldier
soldier come o
please don’t go to war
mama dey for house
she’s been crying for so long
she say why do you play with bullet
don’t go to war
she say why do you play with your life
don’t go to war
don’t go fight another man’s battles
don’t go to war
don’t go fight your country’s battles
don’t go to war
she say i borne you
i carry you for nine months o
and i love you boo
and when i’m old i want you to be here to take care of me
soldier please o
please don’t go to war
and if they lose you o
they only lost one soldier
but if i lose you
i lost my whole d+mn world
hu+hu, hu+hu, hu+hu hu (2ce)
when you’re deep at war
if them say make you go the front line
say no, no, no
na there the heat hot pass o
disobey the order (no+no)
anybody wey wan fight make e go (no go)
if they lose you
they only lost one soldier
but if mama lose you
she’s lost her whole d+mn world
i know it’s a matter of duty
i know it’s a matter of honor
she never really liked this job o
she say why play with your life o?
mama go cry, mama fit die
mama go cry
you no go wipe her eyes
mama go cry, mama fit die
mama go cry
no one to wipe her eyes
if she lose you
she’s lost her whole d+mn world
soldier please o
please don’t go to war
if she lose you
she’s lost her whole d+mn world
hu+hu, hu+hu, hu+hu hu (2ce)

Other Lyrics by Chike

Man Not God

Not Your Daddy

Ego Oyibo

Apple

If You No Love(Remix)

Moving On

On The Moon

Finders Keepers

Tell Am

My Africa

Spell

Faithful

Unto You

Someone

Watching Over Me

Pullover

Nothing Less, Nothing More

MMA (Beauty)

Bad

Insecure

Nakupenda

Forever

Good Things

Winner

Running

Egwu

If You No Love

Your Loss

Roju

Balance Am

Out of Love

Please

Fancy U

Beautiful People

Running (To You)

20.10.20 (wahala dey)

Zamo

Hard to Find

Nwoke Oma

One Day

Spell (Remix)

God Only Knows

Forgive

Lifetime Love

Amen

You Deserve

Pour Me a Drink

Enough

Songs Featuring Chike

No songs found for the featured artist: Chike

Most Viewed Lyrics