Caught a vibe with 'For My Lover' by Camidoh featuring DarkoVibes? Now let’s unlock the magic behind every word. We’ve got the lyrics lined up for you, so get ready to sing, dance, and vibe your soul out with BeatByte.com.ng.
"For My Lover" lyrics
I don't like what you are doing
You always giving me excuses
I'm always taking care of the children
All you know is music music
I hate you
Eh odo yewu
Wettin be the matter
As you day cry for ma head I day hope say no be belle why you carry
Mommy ooouu wunyemo
See I dey love you for a long long time and I never go dey give up on the love
I go buy designer baby
Call you my miss malaika baby
Anything that you want ma baby
You no go suffer for this life again
Ferrari for my lover
Gucci shoe for my lover
Company for my lover
Dollar bill for my lover
Agusi for my lover
Eworkple for my lover
Agbame dadi for my lover yeah yeah
Plenty fish for my lover
As I day grind grind grind for you my love
No do gra gra for me oo why
You for dey wine wine wine for me my love
Beauty sent from above
Odo yewu bra bra bra yenkor
Mentie nie nie nie omu ka o
Bra bra bra yenkor
Mentie nie nie nie omu ka o
Va midi akple kple akpa detsi
Ne mie worvor miadu shaku shaku ma baby
Mumu fe dome mebe nyade li
Come closer and see wettin I getti
From Ghana to Naija na me get the banger
Keep straight with me no come do me yanga
Bad belle energy take far away from me
Ma baby come chop ma ma money all
Ferrari for my lover
Gucci shoe for my lover
Company for my lover
Dollar bill for my lover
Agusi for my lover
Eworkple for my lover
Agbame dadi for my lover yeah yeah
Plenty fish for my lover
Babe mii hwe bo tsɔ
Kɛɛ mini sane nɔɔ ni mmhm
You know the job dey over me but your body I dey want sleep hmm
Love dey sweet hewɔ 'ikuɔ niɛ
Cos minyɛɛ mashi bo and I want take you away with me
Gucci on a Monday
And go to Mass on a Sunday yh
Plaster for your heart ooh
Sorry for your stress ooh
Homes to your heart ooh
How many times I break your heart baby
Sorry for you stress
Plaster for your heart ooh
Look me in the eyes ooh
Tell me say you no dey miss me yeah
Ferrari for my lover
Gucci shoe for my lover
Company for my lover
Dollar bill for my lover
Agusi for my lover
Eworkple for my lover
Agbame dadi for my lover yeah yeah
Plenty fish for my lover
Oh love put am or my head
Wettin be your matter make you put am for my head
Oh girl put am or my head
Wettin be your matter make you put am for my head
Oh put am or my head
Wettin be your matter make you put am for my head
Oh girl put am or my head
Wettin be your matter make you put am for my head
Other Lyrics by Camidoh
Midoh Blues
Maria
The Way
Like I Be
Hot Pursuit
Tiktok (Available)
Free Me
NLF (Breakfast)
Adoley
Find Me
Available (Remix)
Sugarcane
Audio Love
Ajackie
Dance With You
Ghetto Luv
Brown Skin Girl
Do Me
Sugarcane (Remix)
The Best
Slow
How Did You
Beautiful
All For You
All Yours
Yawa
Like You Mean It
Kaba
Save My Soul
Trap Motivation
Songs Featuring Camidoh
No songs found for the featured artist: Camidoh