Lyrics drop! "Talk" by Boy Spyce is now on BeatByte.com.ng.
"Talk" lyrics
A thousand people falling by my sideBut na only one God wey dey fight my fight
Ain't no bad man fit to stop this fire in me
And me I no like look another man thing
If na two 5 Naira wey dey for my Jean
I go buy buns I go chop my thing in peace
So when the road dey rough and e be like make I stop
I think about my promise that I'll make it to the top
I think about the ghetto that be where I come from
I think of how my papa hustle make I fit to chop
And I think about the blood wey dey for the cross
I think about the way I start and how far I've come
So I pull myself together and I buckle up
I think about the reality say
If I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop no oh
Cos there be a thousand people falling by my side
But na only one God wey dey fight my fight
Ain't no bad man fit to stop this fire in me
And me I no like look another man thing
If na two 5 Naira wey dey for my Jean
I go buy buns I go chop my thing in peace
This life oh this life
Wetin my eyes don see for this life
Awokan romipin for this life
I no dey fear anything for this life bro
Meanwhile for midnight
I dey fast I dey pray for inside
Wetin my eyes no fit see I dey fight
But I still put a smile on despite
Of the difficulties and the principalities
I go stand on my feet
Praying 7 Holy Mary's
Lord forgive me my sins
And I know say e no easy but I'm destined for this I be king
So when the road dey rough and e be like make I stop
I go think about my promise that I'll make it to the top
I think about the ghetto that be where I come from
I think of how my papa hustle make I fit to chop
And I think about the blood wey dey for the cross
I think about the way I start and how far I've come
So I pull myself together and I buckle up
I think about the reality say
If I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop no oh
Other Lyrics by Boy Spyce
I Don't Care
You (Rum & Schnapp)
Destiny
Pepe
Nobody
Wayo
Bad Things
Dreams
Lose
Shout
Relationship
So Bad
Folake
Songs Featuring Boy Spyce
No songs found for the featured artist: Boy Spyce