Tempoe
Ain't nobody badder than
I don see your type before
No be say you like the boy
But you go dey eye the boy
Long as there be cash involved
Ayy, yeah
Who's that girl oh who's that girl oh
The way she dey whine got me asking
Who's that girl oh who's that girl oh
I don't know you but I fit die for your matter
Die for your matter ah
I don't know you but I dey craze for your waist
Craze for your waist ah
Break it down
Me I never seen it coming
Shawty whine so I pull up and I say what's up and
If you see the girl she ain't ever gonna put it on me
But I want ya cause I got the plank she a never don't play a man
But her wasit kill a man o
She a angel but her body turn man to a sinner man
Turn a bass to her man o
Girl I don see your type o
Ooooh
Bad girl you a slayer, slayer
As a bad boy wey I be sef I be player, player
When a player meet a player (player)
We go enter one sokoto
'Cause I dey ball like maradona (dona)
But I no fit say somebody go play somebody o
Somebody go play somebody o
Today na today
Somebody go play somebody o
Oooh I been falling for you
Can't deny about you
I'm a real nigga, I don't play no games
All I do is kick ass and take names
All these niggas is trying to change lanes
Yoruba boy, got a bad name to maintain
If I move to your girl issa wrap
Who's that girl with the rack?
See the knife for my back
Hit her once now the shawty calling me back
Great white, you can tell 'bout how I move with the sharks
So you could press P or you could press play
Niggas swerve off, they be in a bentley
We could do this like each and every day
Everytime we steppin' out you know a brother gettin' laid
Eyes on the boy don't blink
Shine shine bobo no bling
They really thought a nigga wanna sing
In the trap but my trap phone don't ring
Ooooh
Bad girl you a slayer, slayer
As a bad boy wey I be sef I be player, player
When a player meet a player (player)
We go enter one sokoto
'Cause I dey ball like maradona (dona)
But I no fit say somebody go play somebody o
Somebody go play somebody o
Today na today
Somebody go play somebody o
Oooh I been falling for you
Can't deny about you
Somebody go play somebody o (somebody go play somebody o)
Somebody go play somebody o
Today na today (today, today)
Somebody go play somebody o
Oooh I been falling for you
Can't deny about you ayy
Focus
Other Lyrics by Blaqbonez
Bad Till Eternity
Cynic Route
Bxtch
RING RING
Go Home
Young Preacher
Big Brother
Zombie
Best Rapper In Africa (BRIA)
Cinderella Girl (Where You Dey)
Haba
Heartbreaker
Shut Up
Medicine
4 Door Jeep
No Longer Stupid
Back On BS
Fendi
Dollerz
Denied (Remix)
Stealth Mode (Freestyle)
Novacane
Pray For The Crown
Boombastic
I'd Be Waiting
BBC (Remix)
Bling
The Last Cypher
Masquerade
Nyem Ego
Back In Uni
Louder
Magic
Play
Good Boy
Snapchat Vs Facebook
Fame Shit
Don't Touch
Star Life
Ess Mama
Mazoe
Fears
Naija Shawty
Badman Size
Green Blaq Green (Khaligraph Jones Reply)
Tosin's Song
Faaji
Don't
Woke
Nyem Ego (Cover)
Like Ice Spice
Groupie
Breaking The Yoke Of Love
Fake Nikes
Accommodate
She Like Igbo
Run My Race
Hot Boy
BBC
Kilo
Okwaraji
Denied
Promo
5:00 AM
Consent
Chasing Designers
Loyalty
Shine Forever
Come For You
No Sleep $$$
ROAD RUNNERS
Best Friend
60/40
Bezos
TGF Pussy
Okwaraji (Remix)
Wait Let Me Get The Tissue
Never Been In Love
Nikes
Mamiwota (Remix)
Whistle
Receipts
Plus 254
Mamiwota
Haibo Freestyle
Commander
Fashionnova
God When
Songs Featuring Blaqbonez
No songs found for the featured artist: Blaqbonez