So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what's up
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you're naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
Other Lyrics by Bella Shmurda
Liquor
Level Up
Addicted
Party Next Door
Champion
Feelings
My Brother
Man Of The Year
New Born Fela
Rush
Vision 2020
Contraband
Oh Oh Oh
Out There
Loose It
Upgrade
Omnipotent
Oghene
Philo
Far Away
No Caution (Gbemidebe)
Converse
Colodia Drive Us
Only You
Amope
Desire
Nakupenda
Fvck Off
NSV
NSV
DND
Dangbana Orisa
Lako
Vision 2020 Remix
Loner
Ase
My Friend
Adura
1999
Fire
Whine That Ting
So Cold
No Caution (Gbemidebe)
Sho Mo Mi
Soldier Go
World
Ara (Gen Gen Tin)
No Other
Cash App
Ginger Me (Intro)
Lagos City
Songs Featuring Bella Shmurda
No songs found for the featured artist: Bella Shmurda