BeatByte

Loading...

Home / Album / The Drop /

Ahead Ahead

Ahead Ahead

By

B.O.C Madaki &

ODUMODUBLVCK

Ft

XL SPIFF

BeatByte.com.ng brings you the full lyrics to "Ahead Ahead" by B.O.C Madaki & ODUMODUBLVCK featuring XL SPIFF. Check it out!

"Ahead Ahead" lyrics


Toh...
Ji mana
Ku tsaya guys

I too like woman
I too like woman
I too like woman
I too like woman
Weekend
Na there I go chow
Na there I go chop

Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do
Without my touch
Parking baka go sup
When I fall in love
When I fall in love

Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
Spiff
For the weekend
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end

BOC
Me I must tanana to the end
Link up and vibe with truest friends
At the top but still ascend
Our styles their newest trend
Ko ina maiko kamar albashi ya shigo
Shooting shots like harsashi ya iso
Wanda ya ce ba za a yi ba yau tadi ya jiyo
Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo
Ina son gata
Ina son mata
Ina son waka da arziki
Kuma ina son shata

Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do without my touch
Parking baka go sup when I fall in love
When I fall in love

Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
For the weekend

Omo na Daadhn and JB
Cause the wahala
The vibe dey choke dem
Pass Erling Haaland
Youngsters kicking it with olders
I don dey score from far Batistuta
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end

B.O.C
Inna son gata, inna son mata
Inna son waka da arziki
Kuma inna son shata

Other Lyrics by B.O.C Madaki

Raini

Shaggae Ya

Oyoyo

First And Last

Look At My Face

O Jah

Igbo Don Come

Songs Featuring B.O.C Madaki

No songs found for the featured artist: B.O.C Madaki

Most Viewed Lyrics