BeatByte

Loading...

Commas

By

Ayra Starr

Find out why "Commas" by Ayra Starr is making waves. See the complete lyrics right here on BeatByte.com.ng.

"Commas" lyrics


Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Other Lyrics by Ayra Starr

Stamina

Orun

Goodbye (Warm Up)

Bloody Samaritan

1942

Ija

Beggie Beggie

Snitch

Bad Vibes

Rhythm & Blues

Skinny Girl Anthem

Cast (Gen Z Anthem)

Gimme Dat

Last Heartbreak Song

Birds Sing Of Money

Running

ASE

The Kids Are Alright

All The Love

Toxic

Bloody Samaritan (Remix)

Control

Woman Commando

Rush

Sare

Lonely

Santa

Lagos Love Story

Sability

Bridgertn

Karma

Jazzy's Song

DITR

Fashion Killer

Memories

Amin

In Between

Love Don't Cost A Dime (Re Up)

21

Lonely (Refix)

Away

Songs Featuring Ayra Starr

No songs found for the featured artist: Ayra Starr

Most Viewed Lyrics