Celebrate the sound of "Nzaza" by Asake. Full lyrics waiting at BeatByte.com.ng.
"Nzaza" lyrics
Tune into the kings of sounds and blues
Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah
Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, yе, ye
Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh
Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Other Lyrics by Asake
Lonely At The Top
Lonely At The Top (Remix)
Amapiano
Whine
Trabaye
Turbulence
Mr Money (Remix)
Jogodo
Body
Suru
Introduction
My Heart
Sunmomi
Remember
I Swear
Iskolodo
Basquiat
Sungba (Remix)
Why Love
Terminator
Muse
Peace Be Unto You (PBUY)
Olorum
What's Up My G
Organise
Alaye
Yoga
Sungba
Lady
Fuji Vibe
Worldwide
Loaded
Awodi
Joha
Yan Yan
Ototo
Mood
Mr Money
BADMAN GANGSTA
Ligali
Great Guy
Sunshine
Start
Mogbe
MMS
2:30
Uhh Yeahh
Reason
Only Me
Skating
Dull
Baba God
Wave
I Believe
Omo Ope
Mentally
Active
Dupe
Songs Featuring Asake
No songs found for the featured artist: Asake