BeatByte

Loading...

Sing your favorite jam "Win" by Adekunle Gold. Lyrics live now at BeatByte.com.ng.

"Win" lyrics


In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company

Big love to mama she raised a man (A Young King)
And Blessings to friends that hol me down (For loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I'm not tryna lose
Don't wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
Big love to mama she raised a man (A young king)
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you

Other Lyrics by Adekunle Gold

The Life I Chose

Toxic

Before You Wake Up

Catch Me If You Can

Friend Zone

Promise

Kelegbe Megbe (Know Your Level)

Not My Problem

Believe

Love Garden

One Woman

I'm Not Done

5 Star (Remix)

Sabina

Omo Eko

Born Again

Ire

Love Is An Action

Ire (Remix)

Jore

Big Fish

Sisi Ganja

FYE

Okay

Call On Me

Money

Ready

My Love Is The Same

My Ex

Pablo Alakori

Work

Down With You

My Life

Oba

Fame

Somebody

All My Life

Mercy

Pretty Girl

Rodo

Back To Start

Exclusive

Mase Mi

Bites The Dust

Wrong Person

Attack

5 Star

Firewood

Remember

Do You Mind?

EKWE

Water Carry Me

Paradise

Pick Up

Mr. Foolish

Something Different

Energy

Dior Dior Dior

Sade

Obimo

Simile

Lailo

It Is What It Is

Don't Be A Baby

Orente

Make It Easy

Yoyo

Look What You Made Me Do

Party No Dey Stop

High

More Than Enough

Ogaranya

Obimo

Chasing Peace Of Mind

No Forget

Gold (Intro)

Adiza

Promise

Mama

Beautiful Night

Temptation

Young Love

Sinner

There Is A God

Here For Ya

Many People

Surrender

Wahala

To My Own

Kere

Fight For You

Before You Wake Up (Remix)

Soro

Selah

Tio Baby

Sleep

Sweet Me

Don Corleone

Falling Up

Ariwo Ko

Coco Money

Damn Delilah

Come Back To Me

AG Baby

Only God Can Save Me

Bobo

Nurse Alabere

Songs Featuring Adekunle Gold

No songs found for the featured artist: Adekunle Gold

Most Viewed Lyrics